Timi Dakolo – Everything (Amen) [ & Lyrics]

Timi Dakolo - Everything (Amen) [MP3 DOWNLOAD & Lyrics] mp3 download

Timi Dakolo Everything (Amen) [MP3 DOWNLOAD & Lyrics] song

Timi Dakolo is back with a powerful new single titled “Everything (Amen)”. This uplifting gospel track is sure to touch the hearts of listeners with its heartfelt lyrics and soulful melody. You can download the MP3 of this song and read the full lyrics below. Let the inspiring message of “Everything (Amen)” remind you to keep faith and trust in God’s plan for your life.

Take a Listen below and share with friends!

Stream music

Get music free download

DOWNLOAD AUDIO HERE

Lyrics: Everything (Amen) by Timi Dakolo

Everything you put your hand (go work)
Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen
Everything you put your hand (go work)
Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen

Every hustler get hin day
Res: Day day
Wey the hustle go come dey pay
Res: pay pay
Your own e no go tey
Res: Amen Amen Amen
If you dey find work do your own
Res: oh oh
God sef go do hin own
Res: oh oh
And flesh go cover bone
Res: Amen Amen Amen

If you believe it say Amen
Res: Amen
If you believe it say Amen
Res: Amen
If you believe it say Amen
Res: Amen Amen Amen

Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen
Everything you put your hand (go work)
Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen

Sister wey one marry since
Res: since since
Aunty wey dey find pikin
Res: kin kin
One day you go born twins
Res: Amen Amen Amen
Tenant wey don loose hin job
Res: job job
Landlord come dey do like god
Res: God god
One day you go be Landlord
Res: Amen Amen Amen
Good News go locate you
Res: Amen
Watch and see e no go tey
Res: Amen
If you believe it say Amen
Res: Amen Amen Amen

Everything you put your hand (go work)
Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen
Everything you put your hand (go work)
Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen

Hummmmmmmm
Ahhhhh ahhhhhh ahhhhh
Ahhhhh ahhhhhh ahhhhh
( oohh ai Ohhh ai Ohhh ai)
Ahhhhh ahhhhhh ahhhhhh
(Amen Amen Amen Amen Amen Amen)
Ahhhhh ahhhhhh ahhhhh

Long life go follow you
Res: Amen
Strangers go favour you
Res: Amen
Great Men go honor you
Res: Amen Amen Amen
One day you go sign the cheque oh
Res: Amen
You sef go drive that benz oh
Res: Amen
This life go still make sense oh
Res: Amen Amen Amen
Your children go make you proud oh
Res: Amen
Bad people no go pull you down oh
Res: Amen
One dey go run this town oh
Res: Amen Amen Amen
You sef go spray me money
Res: Amen
Baby go call you honey
Res: Amen
You sef go host the party
Res: Amen Amen Amen

Dangote go be your friend
Res: Amen
Otedola go be your friend
Res: Amen
Adenuga go be your guy
Res: Amen Amen Amen
Elumelu go be your guy
Res: Amen
Abdulsamad go be my guy
Res: Amen
Rabiu go be my guy
Res: Amen Amen Amen
Your life no go end in shame
Res: Amen
Your business go bring you gain
Res: Amen
If you believe it say Amen
Res: Amen Amen Amen
Aaameeeennn

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *