Brenda Udoka – Favour

Brenda Udoka - Favour mp3 download

Brenda Udoka Favour song

Brenda Udoka is a talented gospel artiste who has captivated audiences with her powerful vocals and heartfelt lyrics. Her latest single, “Favour,” is a soul-stirring anthem that reminds listeners of God’s unwavering love and blessings. Through her music, Brenda Udoka exudes a sense of joy and hope, inspiring all who listen to trust in God’s divine favor. “Favour” is a must-listen for anyone seeking encouragement and upliftment in their faith journey.

Take a Listen below and share with friends!

Stream music

Get music free download

DOWNLOAD AUDIO HERE

Lyrics: Favour by Brenda Udoka

I live in favour
I walk in favour
everywhere i go
na favour dey follow me
I live in favour
I walk in favour
everywhere I go, na favour dey follow me eh
(repeat chorus)

People dey ask me say how I dey do am eh
Dem dey ask me say na who dey run am eh
I gat a very very biggi God, we dey do am for me
I gat a very loving father, wey dey answer me

My father owns the cattles on the hills ,
My father owns the silver and the gold
So i no dey lack
I no dey worry
everywhere i go
Na favour dey
follow me eh (chorus)

on my left on my right all i see is FAVOUR!
Everywhere that I go, all I see is FAVOUR!
January to December, na you dey give me Favour
everywhere I go, na favour dey follow me eh

You don bless me sotay me i no fit count o
You dey love me steady,. this love is too much eh
everybody can testify of your goodness in my life
now everything,is working out for my good

my father owns the cattles on the hills
my father owuns the silver and the gold
so i no dey lack
i no dey worry
everywhere i go
na favour dey follow me eh

on my left on my right all i see is favour
everywhere that i go all i see is favour
January to december, na you dey give me Fvaour
everywhere I go na favour dey follow me eh

when i look to my right, na favour,
when I look to my left, na favour
when i look to my front na favour
when i look to my back na favour
everything i do, na favour
everywhere I go na favour
everything I touch na favour
I see favour all around me….

Connect with Brenda Udoka:

Contact:08167355551
Instagram: @brendaunusual
Facebook: Brenda Udoka Akunekwe

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *